Di Benin Traditional Council don announce on behalf of di Oba of di Benin Kingdom, Omo N’Oba N’Edo, Uku Akpolokpolo, Oba Ewuare II and di Royal Palace of Benin kingdom, say her royal highness, Queen Aisosa Ewuare of Benin Kingdom, di fifth and youngest Queen don born a set of Quadruplets – 3 boys 👦 and a girl 👧
For statement, wey Frank Irabor di Secretary, Benin Traditional Council sign on behalf of his majesty, dem announce say di Quadruplets and dia mother dey in excellent health.
📸: Oba Palace Benin

